3one6 logo

Eno Be Me Lyrics

music, 3one6, afro pop

Eno Be Me – Nhemy

 

Verse

 

Some say I no be normal

Abnormal, I live above the normal

Yes a man dies and ressurect a new man

He a God man, wetin go fi stop am

 

Yeah we come from far 

And we on a mission, yeah we get some plans

For the nations, tie wodofo bi reba

They say eno easy, I take am easy breezy I tell dem say

 

 

Chorus

 

Life man dey live

No be me dey live

Ebe Christ wey dey live

Enti everyday I win

 

 

The life man dey live o

No be me dey live o

Ebe Christ we dey live o

Enti everyday I win o

 

 

Verse

 

I never carry last for ma shoulder

For ma Papa Kingdom, I’m a soldier

Yesu te me mu, ano be mortal

Wogye oba no di aa wonne owuo ka

 

Yeah we come from far 

And we on a mission, yeah we get some plans

For the nation, tie wodofo bi reba

They say eno easy, I take am easy breezy

I tell dem say

 

Chorus

 

Life man dey live

No be me dey live

Ebe Christ wey dey live

Enti everyday I win

 

 

The life man dey live o

No be me dey live o

Ebe Christ we dey live o

Enti everyday I win o

 

Bridge

 

Abundantly, God dey bless we

Fill my cup, when I’m thirsty

Bask in the glory and mercy

I go show dem the One who dey set free

 

Abundantly, God dey bless we

Fill my cup, when I’m thirsty

Bask in the glory and mercy

I go show dem the One who dey set free

 

Yeah we come from far 

And we on a mission, yeah we get some plans

For the nations, tie wodofo bi reba

They say eno easy, I take am easy breezy

I tell dem say

 

Chorus

 

Life man dey live

No be me dey live

Ebe Christ wey dey live

Enti everyday I win

 

 

The life man dey live o

No be me dey live o

Ebe Christ we dey live o

Enti everyday I win o

 

Comments

comments